Transform Nigeria: A Slogan

by | Jul 30, 2014 | Generic | 0 comments

image

#grrrrgggrrrrlphoneringing…..picks….Oga jona! GEJ!!! Ehm I hearing some rumour I wan confab. Dem talk say you scatter about cash for granulated students on Transformation Agenda. 50k!!! Abeg dem also repulse to me say una wan go casless…me I think say na bagco aregbe-rice for osun and fasola-garri for Lagos dey use, y una no use am disreboot the transformation…..#static….shhhh eyin boys, allow make I finish dis man.eheen dey av also tell me say u nor ready to fight Ebola wey cross border follow marine ship enter Lagos. After all d wan wey u don suffer for book haram hand abeg make una constishoot negotiation panel for this Ebola man ooo……Join transformation today!

http://tan.org.ng/onestar/register.php?id=42548

Share the slogan: God loves Nigeria and the others

0 Comments

Submit a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hubspot Content Marketing Certified

Archives

Categories